lol

Jan. 29th 06:29 PM 2010
U are an ASS man indeed! lol

lolz

Jan. 29th 05:29 PM 2010
bros same everywhere o .... how ur woman and hope sef u dey meet daily needs ?

thanks bros

Jan. 29th 01:42 PM 2010
hope u are having a good time? alright enjoy urself and the weekend

babaa oooooo.....

Jan. 29th 10:35 AM 2010
area father !..... i dey o and u ? levels dey tite o ... we dey try... how about ur side broda? owrk and everything

heyy hw r u ???

Jan. 29th 10:21 AM 2010
miss u loadss..luvyaa..mwaa

hehehe

Jan. 28th 06:56 PM 2010
make sure u apply that oil elsewhere too....

nothing oooooo big bros

Jan. 28th 04:54 PM 2010
thanks 4 toping by tooo. nothing dey kpa oooooo only that the snow won kill man pikin oooooo.lol u end nko?

ooooh

Jan. 27th 09:09 AM 2010
thats sounds so good! ur tempting me!!!! oya...start rubbing

lol

Jan. 26th 08:12 PM 2010
all u thinkn about is my butt abi? i say my BODY needs a massage!

Samy i no mind

Jan. 26th 07:32 PM 2010
D upgrade o, d faster d berra,
hw u end na?..long tym no b lie..i dey sha creepin on d low paper chasin...hw uptown?