yes

Sep. 10th 04:20 PM 2010
dear...im peepin on my sweetcakes....

very

Sep. 8th 03:44 PM 2010
fine thk u

very

Sep. 8th 12:47 PM 2010
well thk you.

ooh friend

Sep. 8th 11:00 AM 2010
im sooooooo fine, just very tired from yesterday's stress.how re u??

cry well ooo

Sep. 8th 10:39 AM 2010
cry make vivian catch u,dat thing wey dey make u cry,i dey sure say u go explain......i wan go chop i dey hungry abi u neva chop akpu today

heheheheheh

Sep. 8th 10:13 AM 2010
abeg jam for iron steel.....i thank God say u no get hair for head......lol

u still dey dere

Sep. 8th 09:52 AM 2010
dey expect say make i come for massage shey?sorry kennee came and im very gud now....lol

chai

Sep. 6th 06:25 PM 2010
no mind jare. i forget wella. hope u enjoyed yours toooooooo

na some

Sep. 6th 05:55 PM 2010
yeye people jare....i no even know them from anywhere.....i'll come over dis evening so dat u can help wit the massage.....i had an accident for real but i thank God sha

hii

Sep. 6th 05:34 PM 2010
my dear , is nt that i had encounter bad relationship at the past bt i dont kno, i jst hate guys bcos of their character. pls dont misunderstand me. 9ice 9t rest