ma dearest sammy !!!

Mar. 26th 10:23 AM 2009
nice to see you, sup with ya, me too i miss u no be small thin oo, wetin dey ya side na ?hope una dey rock PH ,take care much love !

wats up

Mar. 25th 02:36 PM 2009
sammy, hope u good.

ok

Mar. 24th 03:17 PM 2009
Waiting

pls..sammmy

Mar. 24th 10:43 AM 2009
can you tell me all about those militants...i keep hearing militant militant..i want to know all about them and their work there...

looooooool

Mar. 24th 09:16 AM 2009
Yes oo bro...so wetin dey shapen for port na ??

lol...bros no let me wound oo

Mar. 23rd 05:54 PM 2009
Yep bro...the road is rough only the strong ones keep going like she use to say....loool.... my eyes no dey before ooo....i just dey pep at tymess...lol

lol

Mar. 23rd 03:03 PM 2009
how lyf na bros? and as u see....i keep an eye on ur viv oooo

i m cool bro

Mar. 23rd 02:10 PM 2009
i no miss way...i just say make i peep...make i see wetin dey happen for the other side...lol

Passing by

Mar. 23rd 12:46 PM 2009
...

Hey SamyR!

Mar. 21st 06:20 PM 2009
GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM