hmm dem don alert mi kpe ur BD dey around the neighbourhood

Dec. 8th 05:16 AM 2013
oga adikwa egwu.
i go cook ofe egwusi for u that day.
Hbd in advance.

babe

Dec. 5th 10:32 PM 2013
Na keke nepe I dey use push am.....!

to u my dear

Dec. 4th 12:09 PM 2013
am jeson i will like to knw u my dear ,i come in peace ok

Baby Mi,happy new month

Nov. 1st 05:53 AM 2013
This month shall be our month of breakthrough

wotsup dear

Oct. 26th 10:20 PM 2013
hw have u been? Is been long o wia u go hide

lol now accept my Wet Kiss

Oct. 26th 01:18 PM 2013
Hahahahahaha
U go fear

sweetestttttttttttttt

Oct. 24th 09:23 PM 2013
Where are u ooo

Hahahah *Hug*

Oct. 15th 06:44 AM 2013
Am SORRY!
Accepted?

oluwajessica mi

Oct. 7th 06:49 PM 2013
How u dey oooo. Na ur face be dis?. Long time no see no saw

lolz

Aug. 9th 09:00 AM 2013
you werent late sisterly.....thanks so very much