Oga Togólistic hmm.

Apr. 3rd 12:37 PM 2010
How your side and how the holidays?

ALL THE WAY WITH U MAN

Apr. 1st 12:18 AM 2010
WHATS BEEN PUMPING ?

@Status

Mar. 31st 11:46 PM 2010
AM HIGHLY BELEVEING YOU ON THAT BRODA

hey bros whats up?

Mar. 27th 05:35 PM 2010
how u dey how is ur end? i say make i kon say hello since u no won send us again now lol just kidding. u have a lovely weekend

haha

Mar. 26th 12:43 PM 2010
so u be no believe...hahaha...i bow as u tak no say i dey there for fb..thnx bro the sme to u...we most mak it ...who God has blessed ..let no man curse...our enemies go hear am hot dis year..lol

my bam bro

Mar. 26th 01:04 AM 2010
how da levels dey go for ur side na..i see say u catch me for fb..ahahah..nice one bro..we are always connecting..domo owie kpa...lolz

i say

Mar. 25th 02:44 PM 2010
make i hail u bro....hop u ok..how is da swagga over there..1 love

Holy man

Mar. 25th 02:31 AM 2010
Na you sabi oh if den born u well make u bring any woman come my house u go see waiting i go do u

Hi bro

Mar. 23rd 08:50 AM 2010
..Another new hit tracks( JUDI )( You are so beautiful)newly uploaded, pls check it out...here or in ( www.myspace,com/mekxo )Thanks 4 doing so..Mekxo say so.,

ye togo

Mar. 23rd 08:05 AM 2010
how your side?? na who dey vex you na?