hahaha

Jul. 5th 06:13 PM 2009
na so ooo, dem fit na who d cap fit na him go wear am, i dey fly ma blue beretiiiiiiiiiiiiiii

ogagun

Jul. 5th 05:45 PM 2009
wassup mehn..wat it do, ur blue on yellow bro, more cool, the blue is head blue..rugged

hey

Jul. 5th 04:50 PM 2009
.

Ruggedman

Jul. 5th 03:31 PM 2009
I like ur blue profile

yes oo

Jul. 5th 12:45 PM 2009
it is goin to be high gbaski an keeri, FULL BLUE NITE, JJ must come down.....

hahahah

Jul. 5th 02:31 AM 2009
dem plenty na, na aviary meeting? to say i dey around i for enter mehn, i hear say dem do one for naija too of recent, i was sent a message by naa member on facebook...aniversary....mehn, if u enter ruggedly and solidly, enof contact dey there ooo, gba

rugged

Jul. 5th 01:10 AM 2009
that boston meet all men go dey ooo, enof water go flow that day mehn...enof highness notin do u, the sky go feeel am sef,,,gba

ok no yawa

Jul. 4th 11:34 PM 2009
i been dey make some real moves of recent, keepin me more than busy...flyin from one location to the other, mehn no be small thin...how ur nest

wow

Jul. 4th 07:40 PM 2009
we go gist...make i come on yahoo

wow

Jul. 4th 07:24 PM 2009
na correct be that oo, i go sign in on yahoo messenger so we gist na.....