jj be with u

Jul. 16th 01:03 AM 2009
we thank God ooo bro, i dey move this weekend oooo, when i come back i go come ur side....make package go well oooo, easy easy bro

woman go go,

Jul. 16th 12:49 AM 2009
man go remain , na im be brotherhood, man take am easy on that gal....enog,,,,the world don know who she be.....sort things with ur men. u don fuck her up enof.....let peace reign, kurukuru we preach remember.......purcha go go, peace go come.....aeg peace talk

i know man

Jul. 16th 12:47 AM 2009
u be mmu brother, brotherhood u know, but just stop am....man to man get as dem go sort things outs

adjountuaye

Jul. 16th 12:23 AM 2009
ruggedman, wetin happen...i dey see ur vx for that pack, mehn it too much....why na....matter wey dem dey trash it get as dem take dey trash am.....if over ruggedity enter it dey tirn to another thing.....mehn i gotta take it kuul......so that flights go dey safe...abi u nor understand me......life na jeje man.....ko si eni tomola, no one knows tomorrow chairman.....it don do.

Hey Dude

Jul. 15th 12:05 PM 2009
Longest time

hmmm

Jul. 14th 06:05 AM 2009
Are they havin this year's convention there again??...thot they are havin it at california or so...!

Naaahhhh

Jul. 14th 06:02 AM 2009
na me s'pose ask yu...!.....summer sch iz goin fine so far...got three more weeks to go!...I think.

ooo

Jul. 14th 05:57 AM 2009
Osayomore wz playin when I first entered ur page....nw I see it changes...lool..u nor dey sleep?

hehehehehe...

Jul. 14th 05:39 AM 2009
Niceeeee profile song mister!!!...how u dey?

WHAT

Jul. 14th 01:51 AM 2009
ur yahoo messanger name....we need to talk