togolistic

Dec. 10th 01:36 AM 2009
wen did u get back?

oh no wahala ama do that

Dec. 9th 08:37 PM 2009
but i got some explanation to make. @ ur new pic, na 2 hands u dey take eat ni? mean while why u no inivite ur friend make him kon join u? u kon dey eat alone haba togolistic! lol

oh no wahala

Dec. 9th 07:41 PM 2009
wait who be ur president sef? na that oga wey dey beside u 4 that pic?i go tell am sey make him give u red card any time u go to the back again, even if u dont like the song make we hear ur voice, even if na pluto or bass lol. if he dey there tell am sey i dey hail am ooooooo. u get brothers and sisters right?

please tell me more soon richmond

Dec. 9th 07:35 PM 2009
i want to go and clean up my house now. i would love to know her too.

U SABI SING NI?

Dec. 9th 07:20 PM 2009
the day we came to ur church u go stand for back make we no hear ur voice. we tried all possible best to hear u but the more we tried the more u hide from the microphone lol ogaju. when the programe dey happen?

i miss the snow of germany

Dec. 9th 07:14 PM 2009
i hope you are keeping warm dear. richmond, i did not know this dear friend of yours tamara. what has happened to her dear?

togolistic oooo u no serious oooo

Dec. 9th 06:53 PM 2009
to hit u na bad belle ni? no worry i go still hit u sha .u be calabar abi? una dey do any christmas celebration 4 una church?

really? so e dey rain for queens too?

Dec. 9th 04:56 PM 2009
i was thinking its bronx alone ni? so cold dey catch u abi? no worry i go pray 4 u lol.but at least now u don change, b4 u will come pepping no comment. i was like when i see this guy in queens ama hit him oooooooo i kon see u i kon 4give u lol

richmond, it is so cold in texas

Dec. 9th 04:41 PM 2009
all is well here dear. the children are keeping very warm. they are looking forward to the holidays, so they can stay very warm indoors.

i noticed i accidentally sent you a birthday cake several days ago, lol

i hoped you shared it with others, lol




''
99galleries.com | Send this Image

BABA I FULL GROUND

Dec. 9th 04:13 PM 2009
Just say u people wey i dey follow thier tracks dey feel at home here Don dey busy with real life these days Here na our own oooo