ok well,

Mar. 3rd 03:23 AM 2010
u are kinda ryt on that one; i havent been as regular as before..i am on fb tho.....me just chilling nd bored...:(

lol

Mar. 3rd 03:15 AM 2010
letz re-phrase this, u forgot about me....lol..whatz bin up?? happy new yr to u too!

haha

Mar. 2nd 03:49 PM 2010
them no know..no mind all this small pikin musicians..R. Kelly na their father papa. What's good bro? werrin dey?

http://www.wix.com/kayj4good/kayode

Mar. 2nd 03:27 PM 2010
yo! wassup

u don old

Feb. 28th 04:39 PM 2010
guy u din dey old ............. sha hapi new year in advance

Hi bro.

Feb. 27th 09:15 PM 2010
Comment Buddy
MySpace Poem Comments
MySpace Comments

Hi bro.

Feb. 27th 08:57 PM 2010

Glitter Graphics & Comments

My brother and my friend one love bros u are too much ooooooh

Feb. 27th 08:46 PM 2010
Yes ooooooh my brother it will never and ever end in jesus name if is a woman or man dat want to cause a comfusion between us my lord shall raise is hand of hanger on dem is jesus name. Amen

PAPI THANKS 4 D COMMENTS

Feb. 27th 08:50 AM 2010
but why ain't u sleeping though? i go report u ooooooo lol

brother..i dey well

Feb. 27th 08:31 AM 2010
sorry for the late reply..how that side?