bros

Mar. 19th 06:44 PM 2009
i dey greet oooooooooooo
when u see woman wey u like just tell ham no longtin

how body

Mar. 19th 12:06 PM 2009
how far broda?na so so good news u go dey hear from today goooooo no more bad news how farrrrrrr?

how far

Mar. 17th 05:15 PM 2009
na so so moni u go dey c all d days of your life how far my broda hw dis week dey beee

long tym

Mar. 17th 04:11 PM 2009
why brro?is gud to laugh.may u laugh as long as u live and live as long as u laugh.kip it up

really

Mar. 16th 11:30 PM 2009
so watin you dey do b/4?

hi

Mar. 15th 06:14 PM 2009
Free Myspace Graphics
Religious Myspace Graphics - Myspace Comments

eloooooooooooooooo

Mar. 14th 09:46 PM 2009
happpppppppppppyyyyyyyyyyyyyyyy neeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwwww yrrrrrrrrrrrrrr.misssssssssssss uuuuuuuuuu.takia.

Da Listic Man

Mar. 14th 06:15 PM 2009
Kilo happen?

Hiya, happy weekend my pal

Mar. 14th 12:45 PM 2009
MyHotComments.com
MyHotComments

how far

Mar. 13th 04:30 PM 2009
how far broda abeg make u take am easy with all dis pple sending u comment expecaily girls ur wife dey vex ooo