hahaha

Nov. 23rd 02:21 PM 2010
Na u dey talk this one again?if u dont know. them plenty rech wey be say i no even know some of them again lol

Hmmm

Nov. 12th 06:14 PM 2010
Uncle i hear u my wife diplo say make i greet u lol

haha

Nov. 12th 04:16 PM 2010
The one wey u flex the time wey u still dey very young no do u abi,am good just enjoying myself with my beer as always na

Hey

Nov. 12th 12:12 AM 2010
where is my np uncle hehe

10x 4 d b-day wishes,stay blessed )

Nov. 4th 01:05 PM 2010

Thanks
Thanks Comments

bros

Oct. 19th 05:10 PM 2010
we dey ok oooo na so u dey travel? u try ooo :D next time wen u no no where i dey u for check Venus :D Amos dey okay, savin for d bride price already heheee how ur side ?

hmmm

Sep. 26th 07:06 PM 2010
boring eh, not so gud... Am fine but its like Amos virus jumped on me, cos am feelin sick..AMos is betta now...hmmm weekend almost finished again, time runs too fast

U no happy?

Sep. 26th 02:10 PM 2010
Wetin happen? Abi dat gal no come ni?

wht

Sep. 26th 12:23 PM 2010
wrong dear ?

wht

Sep. 25th 05:39 PM 2010
happend tht made it so hectic?