Come Back Here

Mar. 28th 08:49 PM 2013
See as she dey shake that tiny bum-bum.hey!My fried chicken nd chilled wine ooo Bluetooth it to me oo b4 i vex

Happy Easter 2yu2 Dearie

Mar. 28th 07:22 PM 2013
Enjoy

na full chicken i go kill keep for you

Mar. 28th 05:29 PM 2013
Barka de Easter...

u fink say I dey eat ponmon?

Mar. 27th 07:12 PM 2013
Abi wetin u cook 4 pot?nor let me vex 4 una ooo b4 I brake ur white television lol

hehehehe

Mar. 27th 07:08 PM 2013
Nothing oooooo

body dey inside cloth jare

Mar. 27th 05:44 PM 2013
e ku igbadun

I See Oyin for Kitchen

Mar. 27th 01:59 PM 2013
So if anything Miss there, na She Take am

ADA DI NMA

Mar. 27th 01:56 PM 2013
Happy easter in advance

Okies

Mar. 27th 01:13 PM 2013
Missed u sha

Meself don Sneak Pass

Mar. 26th 08:28 PM 2013
Dem nor See Me...