nne week oma to u too

Apr. 29th 11:33 PM 2013
kedu ife ijiri change a pix omalicha di na profile gi last week?
abum onye na elekota maka pix, so pls put it back. ya gazie!

heheheheh

Apr. 29th 07:28 PM 2013
Nne..sun no dey lasgidi o..Infact God opened d window to Abj wella so dat he can view d politicians stealin our money..hehehe..I don black finish sef..hehe..hw has NP been?

Till June 5th so Y Rushing??

Apr. 29th 06:40 PM 2013
Hehehehe coz of d cake nd jollofrice i will give u abi?*Wink*

Yep dear

Apr. 29th 05:08 PM 2013
Same to u

Na so i see am oo

Apr. 29th 02:47 PM 2013
even me self no know till my mama call me early this mornin tell me..

Who Come be dah One now?

Apr. 27th 02:56 PM 2013
Shuoo?!

Make I Come Spend d Weekend 4 yur side?

Apr. 26th 06:13 PM 2013
Beta dey?

Borrow me ?

Apr. 26th 03:37 PM 2013
In this life or were you are a Ghost ?

See me see Wahala

Apr. 26th 02:31 PM 2013
OYO for me wey get Place or for the Person peeping in, Blindness dey around the corner ooo

Hahahahahahahahahaha

Apr. 26th 01:49 PM 2013
See Person don dey fear the mood she dey activate herself into