u really visite me today

Jul. 26th 02:28 PM 2013
and u stayed longer this time, cos i saw all wat u dropped for me.lolss
thanks 4passing by. nice day sis

fufu and ogbono soup

Jul. 26th 12:26 PM 2013
Oya come chop

Thanx Sweetie

Jul. 26th 12:07 PM 2013
:)

*Rolling my big eyes*

Jul. 26th 09:41 AM 2013
Tongue out

haha honey

Jul. 26th 09:12 AM 2013
chillax ur mind?i hope no body dey welle u?dont mind the errand boys jor.we know who be who.

Thank u

Jul. 25th 11:14 PM 2013
Amen

Lols.who cares sweetie?

Jul. 25th 06:42 PM 2013
Abegii free ur mind jorr and roll in 4 d fun lol
missed u tho

Me sef don dey Write My List...

Jul. 24th 07:27 PM 2013
Of Gifts to Request

Some People nor Know wetin Friend Mean

Jul. 24th 12:06 PM 2013
How Can Someone Flash their Own Friend? Even if the Friend get Money pass yu, e Mean say yu're Just Hanging Around the Person for Benefits.

hehe the jungle tough these days

Jul. 23rd 02:16 PM 2013
right? even small rats! but we no go gree na!
stay blessed jaree