thanks

Feb. 5th 04:27 AM 2011
baby,amma complette dat dream for ya

wateva

Feb. 5th 04:27 AM 2011
jst forget abt it dear,missed u duh not witstanding

lolll

Feb. 5th 04:26 AM 2011
door wide open ,come in naaaaaaaaaaa,lol,how are u doing?hope ur day went well

yes

Feb. 4th 10:05 PM 2011
come backyard now now i dye wait ooooooo

lol

Feb. 4th 09:51 PM 2011
i can teach u hw dem dey do am... if u want make i teach u....lol...... come the other side jare make we talk.......

lol

Feb. 4th 09:27 PM 2011
make u do born ur own oooooo am waitin to see u carry belle ........... lol

am goin to bed

Feb. 4th 08:53 PM 2011
see ya tomorrow

na sabi

Feb. 4th 08:48 PM 2011
i dont even know wat u are perceiving but all i know is dat i said d truth

lol

Feb. 4th 08:47 PM 2011
ok now,,jump in lets go there,no run ooooooooooooo

lol

Feb. 4th 08:45 PM 2011
all na ur name, m and n, is the same thing na,.....lol see ur mouth like kiss, na u kiss me? well they re all fine and my sis is abt to ......... lol