hehe

Apr. 9th 12:27 PM 2010
okie, mehn. ama hit niger soon. make u dey arrange her wella. no upfront money ooooh

HAPPY BRITHDAY

Mar. 31st 03:41 AM 2010
MANY MANY MORE LIVES,YEARS,JOY,HAPPINESS,SUCCESS,WEALTH,SOUND HEALTH,AND PROSPERITY SHALL U CONTINUE TO CELEBRATE IN JESUS NAME. AMEN AD AMEN. so how old are u now? where the party at homie! hope say shayo don plenty oooooooooooo. enjoy ur day dear na ur time

okie

Mar. 17th 03:25 PM 2010
mehn. no wahala. i be comin back my aug. tidy dem mummies for me. u dig.

guy

Mar. 16th 08:53 PM 2010
hw far. u no even say make u call m since u enter 9ja. hope u re kool.

new york dey ooooo

Jan. 26th 06:28 PM 2010
and am doing great tooo how is ur end?

Chilliin

Jan. 18th 05:25 AM 2010
where u live at?

Lol..

Jan. 18th 03:47 AM 2010
Don't mind her, how re yu?

thanks 4 the picture comments though

Jan. 17th 12:36 AM 2010
do have a nice weekend

new york is fine oo

Jan. 15th 03:29 PM 2010
at least nice weather we got today.naija nko?

yea..

Jan. 15th 10:50 AM 2010
abt goin to bed...almost 5.am here...!