Welc

Jan. 19th 03:15 PM 2010
U welcome!

am doing alright papi

Jan. 19th 02:58 PM 2010
new york is also cool the weather is just like we are in spring time mehn all man dey waka 4 street lol hope germany is lovely too?

Hi

Jan. 19th 09:23 AM 2010
Hi my bros!Hope all is fine

hollaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Jan. 18th 11:10 PM 2010
wats says d time there here is 10:12

hennnnnnnnnnn

Jan. 18th 10:09 PM 2010
na real peper den dey look 4

sooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo

Jan. 18th 09:59 PM 2010
who tell u say u no get gud conduct nd who yarn say u no fine,abeg i too dey die 4 u jare

huh

Jan. 18th 09:58 PM 2010
i see am but u never turn on

fwendy

Jan. 18th 09:55 PM 2010
i ask a quetion say wetin a lady is looking 4 in a man,make u answer am now

2 funny

Jan. 18th 09:44 PM 2010
i don tell u b4 say make u shine ur face wellu wellu otherwise u go miscarry man 4 woman ooooo

no yawah

Jan. 18th 09:38 PM 2010
dem go soon gboriwole