haaaaaaaaaaaaaaa

Feb. 1st 03:16 PM 2010
Egbon!!!!!!!!!!!! anyway nice ride

haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa brofa!

Feb. 1st 03:07 PM 2010
i don troway salute now.check ur mail box

Ekaro Sir

Feb. 1st 03:06 PM 2010
just 2 wish u gud things in dis new month brofa!

haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Jan. 31st 05:47 PM 2010
u no eve call ur brofa,anyway don,t 4get 2 take small whisky

abeg

Jan. 31st 04:19 PM 2010
ma brofa get somefin hot o nd whisky.is gud 4 cold

Baba Agba

Jan. 31st 04:14 PM 2010
hope d snow as stopped........wetin dey sele now egbon

Did u know ur my dearest?

Jan. 31st 03:58 AM 2010
I lives in Aba, Nigeria. Please can we meet.(cell 08065057151)

Thanks

Jan. 31st 01:02 AM 2010
thanks,stay blessed.

baba

Jan. 30th 10:47 PM 2010
i,ll be back in few mins

brofa

Jan. 30th 10:46 PM 2010
na so ooooooooo no pepe no live,no woman