oga dele

Feb. 9th 11:55 PM 2010
thank u ooh.........we dey try to roll on, hope ur side cool too

sun re o

Feb. 9th 10:26 PM 2010
nd wake up early 4 pepper

sleep wllu wellu o

Feb. 9th 10:25 PM 2010
no dream of me o.....dream of ur yoriyori

haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Feb. 9th 10:18 PM 2010
wetin u wan make man do now if den no gree call u ...... make u urself advertise now...may be u fit get luck

bros

Feb. 9th 09:20 PM 2010
naughty now

hahahahhahahhahah

Feb. 9th 09:17 PM 2010
don,t be scare bro i get 1 4u

be my

Feb. 9th 09:13 PM 2010
val..........ahahahhahahhahhaha

Baba agba

Feb. 9th 09:08 PM 2010
av u got val already?

Oga mi

Feb. 9th 09:01 PM 2010
respect sir.how was ur day nd hope d weaather is a lil bit warm 2day

oga sir

Feb. 9th 12:08 AM 2010
i hail ooh