MA DEAR!!!!!!
Jul. 8th 10:30 PM 2008
if i no miss u make i knw why?!!!!!!!!!!! anyway how Hampshire?.....hope say dem dey disturb small small........meee iii jst dey chill for naija wit or witout NEPA....i thank god for the standby GEN..........bt i miss evrybody....naijapals......take care dearie and hope uve heard frm T****T........