yeah,

Oct. 29th 07:07 PM 2008
U re bless

am happy

Oct. 29th 05:58 PM 2008
each time i get to this network and see u, am happy i don't know why.

na waoo lng tym

Oct. 29th 05:52 PM 2008
i se say u dey jolly, aw far op say u dey cool sha. anyaw ma sure u r doin pretty gud

hahahahaahah

Oct. 29th 05:26 PM 2008
Fyn girl like u...See shey I tell u say I gho join those wey dey disturb u abi...no be me say make u fyn ooo...I hear say fyn people no dey get ghost na true....lol

ah

Oct. 29th 05:20 PM 2008
are you stil there?

ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh

Oct. 29th 04:20 PM 2008
U seee hahahah shey if to say I ask u to come and talk to me on yahoo or hotmail u gho say no or even call me for phone self u gho refuse...U see I tell sleep say if im near u...i gho banish am from earth..lol

yes

Oct. 29th 03:36 PM 2008
maa....do mk u com quick

ask me

Oct. 29th 02:27 PM 2008
i Miss You Comments For Hi5Hi5 Comments

aaaaaaaa

Oct. 29th 02:15 PM 2008
plx do just word

ok

Oct. 29th 02:09 PM 2008
wetin be d stop lyin thing? college nyc. wat u doin there?