yo

May. 10th 12:10 PM 2008
happy b'day, i knoe its too late..lol

no nah

May. 10th 10:42 AM 2008
u fit post am com my house u want make i giv u d addresss lol .................i hope say d mail man neva com go ohhh make i check na evri saturday he dey com ohhhh.........lol u cannnot go freee with out my cake

temi

May. 10th 10:37 AM 2008
u know d menin of must na must u mast giv mi cake send it tru yahoo messenger... lol haha

haba

May. 10th 10:24 AM 2008
olucube na only one piece of cake wey remain frm d party and i don alredi book d cake ohhhh.....i don telll u....lol

nah wah oooo

May. 10th 10:09 AM 2008
dem no want make this fine girl rest............baby jst take it easy.....it seems u r the hottest on naijapals now....jst dey enjoy.....and where is ma CAKE........

lol

May. 10th 10:05 AM 2008
temi u no know mi with cake u must giv mi cake ohhhh if not........................

temi

May. 9th 09:33 PM 2008
eeeyyahhh i 4got 2 wish happpy bufffday sorri ehhh happpy birthday nawahh u did not even telll mii hehe so i guess u will bi 8 years old now ....lol ...graduating from 7 ...loooollll

hello

May. 9th 08:25 PM 2008
Thanks Kiss Heart - Myspace Comments
Hot Myspace Comments - Dezrum.com

happy bday

May. 9th 07:35 PM 2008
i didnt 4get now............i went out dats y............newayz wish happy bday,nd all u desire in ur lifetime

THANKS

May. 9th 07:05 PM 2008
for the Iron.......so na iron u fit give me.....lol....meaning ma clothes dem no dey iron, thts why u fink of giving me iron......ese gan...ooooooooo.......lol..Have a lovely wkend and a fulfilled day as u turn 13 today....lol.............