ahaha

May. 28th 06:58 AM 2008
see u,enu e dun.ok sha na u know.{lol}

u don taste

May. 28th 12:18 AM 2008
do uu know wat annaconda is any way i like the song but CCAARREEFFUULLLL

Nawwwa ooo

May. 27th 11:32 PM 2008
Dis gur sef, u to sabi see tings we no happen yet u u no sabi beans sef u talk se u de block sky. lol

@oscar

May. 27th 11:26 PM 2008
its none of ya business so watch ur bak man..............ewwwwwwwwww

kai

May. 27th 11:06 PM 2008
but u wicked ooo,y u go just look person profile,look am well well wattin u fit put na [email protected] dey pain oo temi man.......................mchewwwwwww!!!

bawoo..?

May. 27th 10:59 PM 2008
kilo n shele ?

see u

May. 27th 10:58 PM 2008
so u no know the meaning of the song we u dey play,y u come dey play am.{lol}

shuuuuu!!!!

May. 27th 10:55 PM 2008
y naija pals go wan barned,dem wan die abi u no know say na me be the inventor.e no dey happene.i forgot to read about u,so u can be very anoying dat was the part i missed.{lol}

MY ANACONDA!!!!!! YEEEEEEEE

May. 27th 10:54 PM 2008
LOL.......ANACONDA MEANS*COUGHS*........I DNT KNOW SEF.....LMAO.........Y U WAN KNOW?....MCHEWWW.........

eeehhhhh

May. 27th 10:32 PM 2008
na ur own come worse,see dola 5 profile comment.both u no get work,make i give una work.make both of una make sure say u my cloths no dirty and my food is always ready.u hear me so,expecially u dola.{lol}and temi i feel the anoconda music.but am trying to figure out do u really no wat dey mean by anconda,reply as soon as u figure it out.