lol, i got a hot date in gambia, ooo

Jan. 21st 12:34 AM 2010

Pimp Comments

Click Here for Pimp Comments





muahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh

Bro.....

Jan. 21st 12:32 AM 2010
i promise...lol.

Na so i be oo...

Jan. 21st 12:27 AM 2010
body nor be firewood o...lol.

ride on my dear

Jan. 21st 12:12 AM 2010
am waitin, i missed u small small

are you behaving yourself?

Jan. 21st 12:10 AM 2010

Showing Some Love Comments

Click Here for Showing Some Love Comments

Ade baba...

Jan. 20th 11:58 PM 2010
i don come back bro, belle don full reach neck, wetin dey shelle? i be like i go shayo small...lol.

Ade Oga...

Jan. 20th 11:28 PM 2010
tanx bro, make i go see if i go get something put 4 belle now.... i go check u soon online...take care men.

Na true bro.

Jan. 20th 11:18 PM 2010
u nor lie at all, i be like say na so i go do am....lol. So how u dey anyway? Make u nor mind my manners jor, i no ask about u self....

Ade baba...

Jan. 20th 11:11 PM 2010
the 1 i dey so i sure say if any Omoge touch me now i go fall yakata........lol.

Haba Omorbaba......

Jan. 20th 11:07 PM 2010
Na Pepe i come find 4 europe, so idey work like witch since morning, now i dey finish my paperwork 4 ministry of Finance ..... i don tire like craze.....