lol

Jan. 28th 10:48 PM 2010
i am having a very good time, yes. my baby asked me to send him some graphics of chickens, lol. he is so sad about nigeria's loss today, ooo

.......

Jan. 28th 10:21 PM 2010
Omo boy i wan go see if ig get some chip chop.. see u later.

Kukuruku....

Jan. 28th 10:12 PM 2010
make 9ja wake up oh... lol.

...

Jan. 28th 10:08 PM 2010
na u get time dey read those nonsense confee, some of them nor get head at all.......lol.

...

Jan. 28th 10:05 PM 2010
I dey read some cool things 4 Nairaland.com

Omo,

Jan. 28th 10:02 PM 2010
i just dey see say una don lost against Ghana...... eagle Olodo.......

SURE BANKER....

Jan. 28th 09:56 PM 2010
..as far as man dey breath man go survive 4 this europe......hahahahahaha.

.....

Jan. 28th 09:52 PM 2010
men na prayer i dey sha. Ijust dey try to finnish the paper work 4 my workers, their tax card late come to my desk, i just fax am to my tax adviser now. Kpele bro, how family?

nada

Jan. 28th 09:50 PM 2010
u 4 ask me b4 i don already eat the chicken wey i buy.. abeg no vex

Okey....

Jan. 28th 09:46 PM 2010
u and these motherfuckers go fight am out then... But small small men.....