@status

Aug. 19th 01:02 AM 2010
wow good you found out in time unlike Adam wey dey there eve go decieve am

omo

Aug. 19th 12:52 AM 2010
i dey here my people don make am finish for naija, how you day today jare.

@status

Aug. 19th 12:28 AM 2010
sorry i better follow p square coz na dem hammer last

my brother

Aug. 17th 08:37 PM 2010
make una help me oo this people i no know wether them be suicide bombers

Ehmm

Aug. 17th 01:17 PM 2010
Ogun state...how u dey 2day?

Hhm!

Aug. 17th 12:13 PM 2010
u be igbo boi?...i be yoruba chic o...

Yes ooo

Aug. 17th 11:58 AM 2010
but wat state r u from?

Go chop na

Aug. 16th 05:07 PM 2010
abi wetin?

@status

Aug. 16th 04:32 PM 2010
yes we have tatoo girls but only say all of dem get the thing near their thing

yes o

Aug. 16th 03:02 PM 2010
hw re u 2day?