not a problem...

Jan. 9th 09:04 PM 2010
The wave of life provides me with some intersting adventures...how about you? What is rockin in your world? peace bro

Black Sam

Jan. 8th 10:07 PM 2010
Now when I don turn to one beautiful chick, I say make I come throway salute for your side. Have a spendid weekend.

God'sSon. (U see the wahala wey admin dey cause me?) kiakiakiakiakiakia.

Re: Some babes go just pose Ikebe for their pics, when you look their face you go run!

Jan. 8th 12:13 PM 2010
hahahaha, shee na dis new year u don begin yab man pikin, haba...

wow and i skool at schio too..uhmm

Jan. 7th 04:23 PM 2010
buh i wont b chance sha..so hw is Italy treating u?' dnt tell me u prefare it more dn 9ja..?

wishing u dsame sweety..

Jan. 7th 03:48 PM 2010
si sono ancora qua a vicenza...really?? wow dats so cute and i was too free yesterdaii meh...so where were u here at vi??

Amoreee..Tesorooo..

Jan. 7th 03:42 PM 2010
come va?? its been a while..

lol na wa o

Jan. 7th 02:40 PM 2010
who no like yanch? pastor like u

hmm

Jan. 7th 09:57 AM 2010
bind dem with d blood of Jesus

hehehe

Jan. 6th 08:57 PM 2010
and u dey look them heheh ikebe d sweet na

@ Status lol!

Jan. 6th 12:02 AM 2010
U no go blame dem na. na marketing. dem dey sample the one dem get. If na U u go sample face(the bad part)? lol! Wetin u dey do on top dat motor sef?lol