woooooooow

Apr. 29th 04:41 AM 2010
So am ur most treasured friend hmmmmmmmm I kon be like say make I develop wings like 2face kon give u hug there now. Nevertheless thanks 4 stoping by though. as I don ready ur comment tonight sha ama have some good dreams niye ooo lol alright dear u take care now and sleep tight too

i dey oo

Apr. 28th 08:47 AM 2010
how's ur week goin?

same here

Apr. 27th 08:35 PM 2010
dear

my love

Apr. 27th 06:42 PM 2010
how waz ur day?

aww luv

Apr. 27th 12:52 PM 2010
datz so swt

Hey My Brother

Apr. 25th 04:45 PM 2010
How you dey? Am cool and fine here

heya luv

Apr. 18th 06:12 PM 2010
sowi .. thk God 4 d couple

woooooooow

Apr. 18th 03:39 AM 2010
na ur own kind of man wey i see wey no won adjust to the new system of things oooooo. which generation u come from oooooooooooooooo. abeg ooooo NA MAN DEY ENTER KITCHEN THIS JET AGE OOOOOO lol we are too fragile so and the pot is too hot to be touched papi.but i fit test the meat sha make u no use salt spoil am.lol

today na today o

Apr. 17th 05:37 PM 2010
i can't wait to see d pictures

i know ur tired

ah dearie

Apr. 16th 03:51 PM 2010
2moro is d d-day ..wow!