Wetin we go do all dis old men 4 our country

Mar. 6th 07:44 PM 2010
Na wa my brodas n sistas...una neva tire 4 all dis tory way all dis old men dey yarn us 4 news everytime.....na soso money dem dey pack yet we run by oursef live d country 4 dem.....shame on us