New Naija??
Oct. 7th 10:32 AM 2008
Bro...abeg make u tell me all about it - cos na long time I dey miss ma motherland naija....chei.. *shelaughs*Joke aside....sounds good...is this new dev. actually working or....do people still sign contracts and pocket the money??Abeg - drop me a mail pls am interested....thnx dear