halo......

May. 20th 02:23 PM 2008
hw u dey ?

hehe...lol...

May. 19th 12:51 AM 2008
abeg no do make dem kill me oh....lol...but i go ask am make she give me trans to come london...lol...abi u wan pay for me?

live...lol...

May. 19th 12:38 AM 2008
hehe...postage na...abi ona post office no dey function...or u fit carry am come scotland?...i dey wait oh...u know say if i collect one...that means i go collect the second one...abi u no go give me?

hehe...sweety..

May. 19th 12:23 AM 2008
me no get bed time oh....i bin wan sleep...but sleep no gree come...i dey sleep with eyes open...lol...i just dey my side dey chill...nothing do me...how ur side...u dey flex abi?...take am easy oh...remain for me...abeg...even if na small of that ur chest...lol..(NO vex)

hey.......

May. 15th 08:55 PM 2008
nice profile u gat there.........

HEY

May. 11th 12:10 PM 2008
NO YAWA....AM GOOD OOO.....TRYING TO CATCH FUN SHA.......LOL....HOWS UR END TOO???>....HAPI SUNDAY

xactly

May. 7th 07:05 PM 2008
u no go talk????????

xactly

May. 6th 12:51 PM 2008
see you!!

hi

Apr. 28th 11:43 PM 2008
i'm kl nd u??............ hv fun k
one luv
safe

cool

Apr. 27th 05:40 PM 2008
just there bored...doing nothing...and my week end is shit...hows urs?