wow

Mar. 15th 12:59 PM 2010
e be like say dem don ordain u as pastor 4 ur church?lol becous i was surprised u where using "truly i say unto u" i was like this guy no dey talk like this b4 lol its good sha.so oga martins still dey villa dey chop up wooooooooow i won dey 4 him shoe ooooooooooooo.lol

ya

Mar. 15th 12:05 PM 2010
1 love

now am sure u are really funny

Mar. 15th 05:01 AM 2010
The man of my heart is around and u can even feel it lol u be magican ni abi u be spy abi which 1 u be?lol. U might be right though no doubt but I won know watin give u the efico?lol wait my big bros don land from naija abi him still dey there?cous me no even hear from am again oooooooooo. Hope u slept good?

Dalu

Mar. 15th 12:33 AM 2010
for the "happy weekend" wish.
have a nice week and stay blessed

kate

i special now

Mar. 14th 11:08 PM 2010
thats whymy birthday is speaial that the KOKO lol hope u enjoyed ur weekend sha?

THANKS

Mar. 14th 02:59 PM 2010
GOOD TO HAVE SUCH PRAYER ON LINE. HAVE A NICE SUNDAY.

not bad.

Mar. 14th 02:01 PM 2010
happy week start

bros how are you doing ?

Mar. 14th 09:33 AM 2010
GO TO GETSUMSTRANGE.COM
GETSUMSTRANGE.COM

Amen, Amen, Amen

Mar. 14th 05:32 AM 2010
I stand in faith with you and say Amen to your prayer

notin

Mar. 13th 05:18 PM 2010
just certified.