OGA MARTINS STILL DEY NAIJA CHIEEEEEEEEEE!

Aug. 29th 04:04 AM 2010
naija don over sweet am be that oooooo lol extend my greetings sha. b4 i 4get which one be chiko guys? chinese guys?loooooooooooooooooooooool

ok no wahala

Aug. 23rd 03:49 PM 2010
oga martins dey come with u?lol

HI

Aug. 22nd 06:10 PM 2010
VERY NICE PHOTOS..MAY GOD BLESS AND MAKE U A SOURCE OF HAPPINESS FOR THE PEOPLE AROUND U..A MEN!

pastor ify oooooo

Aug. 20th 02:21 AM 2010
i stay in newyork city oo. which area u won come?canada?lol

hey

Aug. 15th 05:06 PM 2010
do u know them? ur enermies lol

Thx!

Aug. 15th 04:46 PM 2010
Have a good week as well!

wooooow that will be nice oooooo

Aug. 14th 02:11 PM 2010
i cant wait ooooo come fast oooo lol

MY ONE AND ONLY PASTOR

Aug. 14th 01:44 PM 2010
HOW U DEY? I DON MISSU OOOOO HOPE ALL HAS BEEN WELL WITH U OOOO? I SAY MAKEE I POP UP HERE NI SINCE AM ALRIGHT NOW LOL

wat

Aug. 7th 12:14 AM 2010
is nice????

hi

Aug. 6th 12:44 PM 2010
thx 4 the great...how r u now?still have a sick?