Hmmm,

Sep. 3rd 08:42 AM 2009
My early. thanks for peeping through ma page. How have you been ?

EarlyGurl,

Sep. 3rd 08:31 AM 2009
what????

good morning sweetie

Sep. 3rd 08:19 AM 2009
how re u doing? wishin u a successful day

wetin happen earlycame??

Sep. 3rd 08:17 AM 2009
leave me alone jorr and lemme b..

babe am srry

Sep. 3rd 01:52 AM 2009
i hav sent u d reply

bodii dey jare my sista

Sep. 2nd 10:32 PM 2009
its nice hearing from u... hope u dey kick

oga oooo

Sep. 2nd 08:51 PM 2009
guess am gonna wait till Jesus will come oooo

hi ya

Sep. 2nd 08:26 PM 2009
wass up with ya

Hmm

Sep. 2nd 07:25 PM 2009
ok, if u say so ooo...why cant u come on yahoo now....u see wht am sayin, u too dey shako...chai

hmmmm

Sep. 2nd 06:56 PM 2009
u dey try me oooo......y did u not pik ma call again.....u shakara too much and gettin pissed off ooo...oya come on yahoo.