wetin happen

Jul. 30th 10:15 PM 2009
y u come de laugh

woah!

Jul. 30th 10:08 PM 2009
u berra nt make promises u aint gon kip gurlie...wel,re u sure bout dt?¿?

eeeeehnnnn ok ooooo

Jul. 30th 10:03 PM 2009
i will like pepper soup it must have alot of fish
nd yam it must taste very sweet
nd i want a can of juice

bn gud hun,

Jul. 30th 09:55 PM 2009
meetin som quite nterestin peeps...'wink'nuffin special ....

no ooooo

Jul. 30th 09:45 PM 2009
i'm very much free
so r we going in keke maruwa

lol

Jul. 30th 09:36 PM 2009
ok wen do u want 2 take me out
so i will se wen i'm available

ahhhh

Jul. 30th 09:21 PM 2009
restaurant dey wey get dat name?

i dono

Jul. 30th 09:14 PM 2009
anyway u want
if u want 2 take me 2 kfc
i have no objection

hmm

Jul. 30th 09:13 PM 2009
nyc page,ima rate it 5/5

baby!

Jul. 30th 08:59 PM 2009
im gr8,but misssin u o!...wer u bn?¿?....upgradin i guex...