Hahah

Aug. 22nd 06:33 AM 2009
Thank God, u wont bi able 2 go anywhere..waaka waka wife lol..u ll bi stayin @ home wit mi nw lol...ma day was ok..hw was urs? Ve a luvly weekend

.....

Aug. 22nd 05:11 AM 2009
if u wanna buy me an eyeglass, let it be shades nt lens...srry mayb d prob waz frm dguy cos i replied u thrice using my phone

Oh! I don forget dat Guy Completely

Aug. 22nd 01:41 AM 2009
How's he? Tell am say l say Hello too... Dat Brings me back to when I first Got to know yu on d Site... I miss dat my Sweetheart sha (I mean yu dat time)... Then yu were so Sweet... Now dem don use Beef spoil yu

na that kind tin u like to dey

Aug. 22nd 12:52 AM 2009
dey hear, na only GOD sabi your numba

going cool and fine

Aug. 22nd 12:47 AM 2009
i no know for u ooo.....u eva see where pope married?

hi

Aug. 22nd 12:31 AM 2009
whats kookn at ya end?

Hmmm

Aug. 21st 11:15 PM 2009
Shld i spank u?cos i still dn't no if u hav receive d reply

Watz

Aug. 21st 10:45 PM 2009
up gurl?

earlybabe hehehehehehehehehehehehehehee

Aug. 21st 09:09 PM 2009
how are u doing?wishing u a wonderful weekend.

sista i dey good ooo

Aug. 21st 08:20 PM 2009
hoping u will be doing great aswell