U are a big Naija Artist
Jan. 24th 07:55 PM 2008
My God this na person...na great man..he was born to do it...i love your album expecially YOU USE TO BE MY BROTHER i always wake up wit it even my whitey like am too oh..she dey always play BABY YOU TOO FINE LIKE BUTTERFLY...i don make ur music rain for the whitey for here in austria oh...i am proud of you my brother...greetings....i never drop comment for anyone on naija pals before but i was force to drop for you my G for life...I don kolo make una hear me oh...lol...peace Bro