buyaka!!!BOOTY_B

May. 15th 07:39 PM 2008
shake dat BOOTY_B.wattin dey go on.i never see u for naija pals abi u dont tire.my guy ur ass up here and start making some new friends,u dats was leading me with 15 friends now i hv pass u,wanna see ur comment on my profile.ENJOY

habaa!!!

May. 6th 06:10 PM 2008
i dont need to tell anybody everybody don tell dem self.{lol}

nooooo!!!!

May. 5th 05:57 PM 2008
seyi jami si ooooooo je kin mo. mi o gba ko ye.abi u bi fela pikin cause oro e o ye mi moooooo everything u do must involve dead stufff man fear dey catch me ooooo.{lol}

nawaoooo!!!

May. 5th 09:28 AM 2008
y everything about u is dead dead stuff,which one be this for ur profile abi u die before,u wan come fight for justice abi.{lol}

nawaooooooo!!!

May. 5th 09:25 AM 2008
y everything about u na just dead,dead things shaaaa

babaoooo

Apr. 20th 09:40 PM 2008
how u dey r u enjoying naija pals see u gat lots of friends already hey no the best thing about this place check out the confession,take easy remember oyinboooooo.

hey

Apr. 11th 07:24 PM 2008
thanks for da add

hey...

Apr. 11th 06:13 PM 2008
tanx 4 d add.... hw ya?