wow

Jul. 13th 11:53 AM 2010
magical eh hehe nice ;)am fine thx....

I see am

Jul. 13th 11:15 AM 2010
Yes i c dem.

hmmm

Jul. 13th 03:09 AM 2010
yea that's the trueth but i will be there next weekend sha, so what about you when are you coming home?

nwanne m

Jul. 13th 02:52 AM 2010
i am fine and i must say people back home are gud tho it's been 4 months now since i went to the village

Ndu

Jul. 13th 02:39 AM 2010
what's up?

....

Jul. 13th 02:22 AM 2010
i'm ok...i dey go sleep ka chi fo bai bai.

Abeg

Jul. 13th 02:15 AM 2010
wetin be all these 1's na?stop all thsi negatiev talk jo who go die?abeggg bros

ofcourse not

Jul. 13th 02:07 AM 2010
u 2 dey fear sef....i think say u be igbo man?we'll me dey go sleep oo nite oo.

Lolz

Jul. 13th 01:35 AM 2010
i no be mad woman jo.

gini?

Jul. 13th 12:54 AM 2010
who said anyfin about we?