Hmmm

Aug. 8th 11:41 PM 2010
Lol

wat' s wiv d silence?

Aug. 8th 09:31 PM 2010
??? Eh?

hmm

Aug. 8th 07:42 AM 2010
me i busy pass you ohh

see ohh

Aug. 8th 06:58 AM 2010
u know say most of d people here dey lie.i come plan to meet with one of my profile friends, no be her real age dey profile dey her profile.wen i see her eh, she senior me.wat abt u na, how many u don meet with and how many of them be for real ground as dem be for profile? cos for me, as i dey for profile, na so i dey for on top of my keyboard dey type so.lol

ndjoe

Aug. 8th 06:49 AM 2010
i no fit wound na.u no here my profile music, he covered me. by joe pace

untill

Aug. 8th 04:32 AM 2010
dat time wey i go wound na

hi

Aug. 8th 01:12 AM 2010
ND how have you been?

123tagged.Com

123Tagged.com - More Good Weekend Comments
123tagged.Com

123Tagged.com - More Girly Car Comments

NICE 1

Aug. 7th 11:20 PM 2010
thanks

I don send d stock fish

Aug. 7th 08:32 PM 2010
ih big well well. u don c am?

It was fantastic

Aug. 7th 08:30 PM 2010
Nd i had fun nd wot did u do todai?