abeg!

Aug. 19th 03:46 AM 2010
no flog me oh

not at all

Aug. 19th 03:45 AM 2010
i dey kampe

Yes

Aug. 19th 02:53 AM 2010
oh. but i think is time i leave nigeria for europe.at least my people full there

na wa o

Aug. 19th 02:27 AM 2010
weytin person go do to eradicate poverty self?

poor men!

Aug. 19th 02:14 AM 2010
dem wahala too numerous

hmm

Aug. 19th 02:13 AM 2010
no mind him.reluctant adam

bros

Aug. 19th 02:13 AM 2010
i dey

IGBO MAN

Aug. 19th 12:46 AM 2010
na dem glo take start signing.where u dey since?

thanks

Aug. 19th 12:30 AM 2010

123tagged.Com

123Tagged.com - More You Are Welcome Comments

habah!

Aug. 18th 08:07 PM 2010
dem wan make me speak hausa by force