hey friend...how r you?

Nov. 6th 03:05 PM 2010

123tagged.Com

123Tagged.com - More Great Weekend Comments

lol

Nov. 5th 10:12 AM 2010
i see say u go near the place wey dem dey smoke marijuana.lol

U mention

Nov. 3rd 06:31 PM 2010
love 4 ur status...

tank u,

Nov. 3rd 09:47 AM 2010
anough flexxxxxx

haba

Nov. 3rd 05:42 AM 2010
e no go hard to do oh. se ti gbo?

eeyah!

Nov. 3rd 05:42 AM 2010
na so love be? anywayz, if i play go fbook, we go yarn. cos i dey hardly go there 4 now. kingsley obinna is my user name

lol

Nov. 3rd 05:16 AM 2010
at least i fell in d pit of love and nothing happend. u have not even reached where the pits is and u are praying 4 ur life. i sorry 4 u. u dey facebook?

Hmmm

Nov. 3rd 04:22 AM 2010
who's dat woman?!

lol

Nov. 2nd 08:13 PM 2010
dat one good for you

lol

Nov. 2nd 06:10 AM 2010
is that wat u think? i still be under twenty oh