hi dear

Feb. 5th 03:42 AM 2011

123tagged.Com

123Tagged.com - More Good Weekend Comments

i

Feb. 5th 03:39 AM 2011
dey fine! happpy weekend :)

i m doing great thanks...how ur side naa??

Feb. 4th 02:06 PM 2011

123tagged.Com

123Tagged.com - More Girls Corner Comments

lol

Feb. 4th 02:48 AM 2011
come fast b4 i change ma mind

hahahhahahaha

Feb. 4th 02:42 AM 2011
val plz be ma comedian oo... abeg come make we watch the channel 2geda.

lolzz

Feb. 4th 02:32 AM 2011
c'mon now i go hold yuh tight. So if no television yuh no go come abi? lol

hahahaha

Feb. 4th 02:09 AM 2011
whu go fan u, me linda...hahhahahaIf yuh faint na so i go leave u comot. i dey home now, dnt ave 2 do in skool 2day

haaaaa

Feb. 4th 02:01 AM 2011
i be dey try to help naa, or u wanna remain paused? uhh come make we faint 2geda, so we go knw whu go hire..haha which one be vally naaa abeg na val I talk oo

No be u say i no go undastand

Feb. 4th 01:46 AM 2011
oya come make I play u back. val, would u be ma val on valentine's day? hahaha

As in say

Feb. 4th 01:31 AM 2011
I no get sense abi? lmao tel me wetin dey happen jor. And yah u hot pass stock fish