l just dey

Jun. 19th 03:16 PM 2009
l know why the boyz no dey smile ooo... l go go ask dem... Hehe

Yu go die...

Jun. 19th 01:07 PM 2009
l no wan kill person pikin lol

You no fit help me jor!.

Jun. 19th 12:43 PM 2009
Leave me abeg...l wan do something lolE don dey worry me well well

Dem never born una well

Jun. 18th 02:27 PM 2009
l go pull my ak ooo.

Yes ooo

Jun. 18th 01:49 PM 2009
Make dem change things ooo, we no go fit dey like dis ooo

wound me ke!

Jun. 18th 01:21 PM 2009
Una never start. l go mud person ooo. No try me ooo lol

lol

Jun. 18th 12:22 PM 2009
You never know me Yemi. carry them dey come first.

I go see na

Jun. 16th 04:33 PM 2009
I'll spank that ur ass well.

Hahahah

Jun. 16th 02:56 PM 2009
Where you wan see me?

u get power?

Jun. 16th 01:31 PM 2009
i dey wait for you...lol