hey

Aug. 4th 04:24 PM 2009
babyyyyy yor music in your pro is dddddddddddd bommmmmmmmmmmmmmmmmm i like ittttttttt ,,,,,,,,,, lord of ajasa mennnnn i love itttttt.

Thanx Sweetie

Aug. 4th 12:53 PM 2009
l hope they turn out real Fun

dis girl

Aug. 4th 11:17 AM 2009
fine small oooooooooooooooo---hehehehehhehe well congrat on d picture aspect

Heyy dear

Aug. 4th 10:59 AM 2009
nothing dey happen ooo. l dey fine.. and you ?

ok oooo

Aug. 3rd 03:24 PM 2009
i dey wait for u wella....infact sef i go cook for u sef....lol............hw far na?

lol anonymous

Aug. 3rd 10:35 AM 2009
i enter ur profile in a big way today come relax...u no dey sha...'''hope u jolly ur wkend'....birds of same feather na same mama born dem na.....that one na declaration oh..cos na so e suppose be....

We need to deal with dem

Aug. 2nd 12:51 PM 2009
Sweetie how yu doing today, Good?

l Thank God for yur Exams too ;)

huh?

Aug. 1st 12:53 PM 2009
river wat? but i can't swim now

LOL!!!!

Aug. 1st 11:39 AM 2009
l dey ooo. Yemi wetin dey happen nahhh? How ur weekend?

U bet i will

Aug. 1st 11:36 AM 2009
now u do d same 4me