mehn

Oct. 13th 08:26 AM 2009
me too ooo, i hope she will make it alive

Ok Hon'

Oct. 12th 07:43 PM 2009
l Dey Come

ms

Oct. 12th 06:01 PM 2009
anonymous..tsup?

l Dey my Dear

Oct. 12th 05:41 PM 2009
l need more time off ooo, Seriously

l think l should Come Visit yu sef :)

sweetie

Oct. 12th 01:58 PM 2009
me i dey miss u ooooo

Hi Love

Oct. 12th 01:00 PM 2009
Yeah l Disappeared for a While... Took a Short Vacation

How yu Dey Darling? All Good?

i swear i miss u pas me.

Oct. 10th 11:26 AM 2009
oya cum closer mak i giv u small kiss on dat ur fine socullllllllllent lips.

aww sweetness im sry.

Oct. 10th 11:23 AM 2009
hav been hia in naija for d past twoo wks now but dat quality time to go internet no dey ma hand at all. ma gal no vex ooo. will b checkin on u every now nd then.. i promise.

hahaha anonymous

Oct. 10th 11:09 AM 2009
u want me to commit suicide? well to show how much i love you i will use sword instead of cutlass to open my heart...lol how re u doing today and i didn't see u on my bed yesternite why?

aww

Oct. 8th 09:34 PM 2009
dats y i luv u .lol u av a great nite too