sorry

Nov. 19th 09:02 PM 2009
e get 1 guy wey bin jos dey try discus wit me so na im mek me tek long 2 reply,
anyway, check ur inbox, somtin dey inside

i saw elsis

Nov. 19th 09:00 PM 2009
to day at confee and i tried to visit her hpuse bt ma motor jus ddey f up..anyuway elsis u knw family first nah..u knw how jbro thinks abt u lik evrytyme ..even wen am not wit u am stil tink abt u...family first..mmuuaahh

well

Nov. 19th 08:18 PM 2009
i made a little porridge 4 maself, dem i prepared som noodles 4 ma younger bro who was coming bak frm school, he also school at Afaha eket, in JS3 now.

wen i left, ma sis was angry becos i made everytin so little 4 each person.

dats d prize dey paid 4 keepin me hungry.

tank goodnes

Nov. 19th 08:09 PM 2009
i was begining 2 get bored

No wa na

Nov. 19th 05:41 PM 2009
i go try dey bizi until u return na.

Honey am bak

Nov. 19th 05:33 PM 2009
can u imagin? mom did not cook, i had to enta in2 d collinary department 2 prepare somtin 4 ma stomach. God!! i was hungry.

oya make we roll jor

Nov. 19th 04:51 PM 2009
how re u doing today? which club re we going tonite, re u already with my champagne?

emmyG hehehehhehhehehehehehehheh

Nov. 19th 03:30 PM 2009
i don catch u,come my page u go see am!!!

lol

Nov. 19th 01:09 PM 2009
i want go chop na, and ma batry dey run low, i go com bak very soon wen i charge am small.
Mmmuah.

Emmy

Nov. 19th 12:58 PM 2009
u don jam ma mail, i bin return u one