@ status

Jan. 29th 09:51 PM 2010
take ur time o,na my papa u dey insult so!!!!!!!!!!

thanks

Jan. 29th 09:47 PM 2010
for accepting my request!!!

u wanna know what's up?

Jan. 29th 07:01 PM 2010
if feel like laying me down by the pool with 2 bottles champs and some fine shorties lol but guess what... I'm dead busy like the devil lmaoi saw one pics wey u just upload, let me sneak a peep

ahn ahn?

Jan. 29th 06:07 PM 2010
i no understand o...how i take find ur attention wey i no 1st lost am? oya..report me to ur husband na

wot do u xpect?

Jan. 29th 02:42 PM 2010
ogogoro and weed

lol

Jan. 29th 02:35 PM 2010
wetin craze us na, abi hin no tight?

Baby

Jan. 29th 02:25 PM 2010
come to ma profile and see how we pieces timaya

I' m ok!

Jan. 29th 02:13 PM 2010
Tnx

hey

Jan. 29th 02:04 PM 2010
u wnt kill som1 4 here.
dis ur red lips stick wit ur open teeth.
na wa o.i no go die.

damn

Jan. 29th 01:43 PM 2010
perfect lips for kisses
how's it shawty?