na wa 4 u

Feb. 25th 12:43 PM 2010
dis love wey u and emmyluv01 playing are nice
husband nd wife.
pls help me find somone like u wey we go dey do
love me and die like urs oooo

hmm

Feb. 25th 08:46 AM 2010
goodmorning madam
hw was ur nite

thanks huni

Feb. 24th 07:28 PM 2010
my dearest angel.
thanks 4 d visit and concern
all is well

ok ooo

Feb. 24th 05:27 PM 2010
wat is making u busy dis days
its abt u cooking or wat.

baby

Feb. 24th 12:19 PM 2010
work dey hectic here come save me

hi

Feb. 24th 12:15 PM 2010
good morning to u too.

hmmmmmm

Feb. 23rd 08:02 PM 2010
it's like u ve forgotten me..... i suggest

hmm

Feb. 23rd 06:23 PM 2010
wetin u means
u tink say i no sweet
give it a trial
am sweeter dan d food u are cooking
madam

hey

Feb. 23rd 05:58 PM 2010
u said u wnt to eat more.
can u pls come nd eat me nw.
o ga oo.i miss my GF ooo.

Sweet sister

Feb. 23rd 11:09 AM 2010
Its really a wonderful tuesday. I must confess life has been so kind and I'm loving every bit of it. Also i just got white rose from a friend and that means alot. So whats up and how're u doing?