elsis

Mar. 25th 03:40 PM 2010
how far how u dey na?..wats gud ma elsis...ehem u dint tell me u saw ma msg anyway wats guid ...how far april dey ma nose ooo..shebi u don employ people wey go hold our carat and oda stuff sha.....i miss u die...tell me wat u been upto into and ...:P

hehe

Mar. 24th 07:05 PM 2010
i dey ur side 2 oo

Mmh!

Mar. 24th 04:18 PM 2010
The wise saying; that`s a good one my dear! Still remember where you come frm.

hi

Mar. 24th 03:27 PM 2010
wetin dey happen?

Eyen UYo

Mar. 24th 11:16 AM 2010
Iddiokke, mbok akeredie

Hi name-sake, have a cool day.

Mar. 24th 10:27 AM 2010
Good Morning Comments and Graphics for MySpace, Tagged, Facebook
Comments and Graphics - Layouts - Photobucket

hi

Mar. 23rd 09:31 AM 2010
how are you

is

Mar. 21st 02:13 PM 2010
this the church wey u go?

hapi sunday

Mar. 21st 11:45 AM 2010
to u too ma frnd! hw u dey?

see your life?

Mar. 19th 09:27 PM 2010
Na me be your son abi? That reminds me, tell am make she send me txt I no see him number again.